|

The African Man

The african man dey strong.

The african man no dey fear anything.

The african man sabi do almost anything wey he won do.

E get some kind things wey make dis man no be like other people; hin dudu skin.

Hin thick blood way dey him body way dem no fit change.

Hin culture and he ways different from other people own.
The african man fit make am for anywhere with him strong accent.

But him pride and ego way no dey let am see road
Sometimes dey help am make nobody fit enslave am again.

He dey kampe,

Hin be African Man.

Similar Posts