• Tep Ra

    Hunger dey satisfy hunger

    Sometimes, na hunger dey satisfy hunger no be food as we dey reason am, normally If pikin wey don dey sit-down no dey hunger to crawl, how him wan take crawl? If the one wey dey crawl no dey hunger…