Na woman she be
She sorpose dey kitchen When her man go fishing Na woman she be Teach her how to cook Because after everything na her man she go look She get dreams But society make her sad Na woman she be Somethings…
News, statements and announcements from Correct Connect Africa Foundation. Corrections are shown on each article with their date.
Tep Ra
She sorpose dey kitchen When her man go fishing Na woman she be Teach her how to cook Because after everything na her man she go look She get dreams But society make her sad Na woman she be Somethings…
Tep Ra
Mama Caro dey wash plate early momo when papa Caro start to dey para for her saying; you stupid woman, I no know why I marry you since you no fit born male child for me. All my family too…
Tep Ra
We dey shout sey this life no balance But make we sha remember sey Baba God na the best planner Come tell me how wetin God create no go balance But if we actually reason am well E go be…
Tep Ra
Person gender na whether the person be male or female, whether you be woman or man. God create every pesin to be male or female although as e take be now some people dun dey use their hand change their…
Tep Ra
Dem tell her say her work na for kitchen and de ‘oda room ‘ only, Dem tell her say na to born children be her duty, Say she no fit put mouth on top matter wey be man own, Dem…
Tep Ra
As we share am Gender be like anger Some soft, some hard You no fit see the one wey soft small, hard small like minder Gender na man and woman Na so dem teach us The two both of them…
Correct Connect Africa Foundation · 20B Muyibat Oyefusi Crescent, Omole Estate Phase 1, Ikeja, Lagos, Nigeria · info@ccaf.africa