• Tep Ra

    WE GO MUST THRIVE

    Black pipu fine Black pipu strong Black pipu sabi Ogbonge pipu wey set We no dey gree We no dey carry last sef Correct pipu wey get life Wetin be ebola, laser fever, covid We must to survive Oyibo carry…