NA BIG LIE!
NA BIG LIE! Na lie dem dey lie for us alarm don blow fawo yash don open. Na big lie…
NA BIG LIE! Na lie dem dey lie for us alarm don blow fawo yash don open. Na big lie…
Omoh make i just laugh,because as e dey be e shock dem bad bad For their mind that year dem…
Africa, na you be me I no go ever bleach my body Your color for my body Na my beauty…
one root no fit stand tree oh! two sef no do, Dem go need join hand together make their leg…
AFRICAN CONSCIOUSNESS Africa! Na another world of yin own A race wey different from the known We be like strange…
Oyinbo pepper White as snow, Blacky no yellow But him skin self glow; Oyinbo pick iron Use am do motor,…
Na one day e go be Na one day e go be Wey our dunghill go free Wey our silent…
Oil and Water The year na twenty-one hundred and plenty things don happen. The Twenty Fifty Reform wey finally unite…
Black pipu fine Black pipu strong Black pipu sabi Ogbonge pipu wey set We no dey gree We no dey…
I twitched back to feel the cool breeze coming from the surrounding trees of our family compound when the folded…