Na black
De hair black De skin black No be wahala oo De trees wey green well well De water wey dey…
De hair black De skin black No be wahala oo De trees wey green well well De water wey dey…
Africa na my Africa, na we own, Make we no dey carry am play, Our pikin dem don dey forget…
NA BIG LIE! Na lie dem dey lie for us alarm don blow fawo yash don open. Na big lie…
Omoh make i just laugh,because as e dey be e shock dem bad bad For their mind that year dem…
Africa, na you be me I no go ever bleach my body Your color for my body Na my beauty…
one root no fit stand tree oh! two sef no do, Dem go need join hand together make their leg…
AFRICAN CONSCIOUSNESS Africa! Na another world of yin own A race wey different from the known We be like strange…
Oyinbo pepper White as snow, Blacky no yellow But him skin self glow; Oyinbo pick iron Use am do motor,…
Na one day e go be Na one day e go be Wey our dunghill go free Wey our silent…
Oil and Water The year na twenty-one hundred and plenty things don happen. The Twenty Fifty Reform wey finally unite…
CCAF ACCOUNT DETAILS
1. Dollar Account
Account name: Correct Connect Africa Foundation
Account no: 3003350824
Bank :UBA
IBAN: DE20 5007 0010 095570910000
SWIFT Code: UNAFNGLA
2. Naira Account
Name: Correct Connect Africa Foundation
Bank: UBA
No: 1024177354